Advertisement

Grow Your Content Creation Journey:In the “YouTube Made For You’ 2023/2024 boot-camp

Made_for_you
youtube

Wetin be YouTube Made for You?

YouTube Made For You‘na program wey dem design to helep content creators boost their Shorts content. Na 8-week Shorts boot camp wey go feature plenty educational and inspirin’ workshops. Dem go show you di tools, knowledge, and confidence to carry your content career reach di next level.

YouTube Made For You sign up link 

Wia and when Made for You dey happen?

Dis go start from November 2023 – February 2024. Plenty of di program go dey online, but for our successful creators, we go organize face-to-face graduation events for Lagos, Johannesburg, and Nairobi for 2024. No dey expect say we go fund your travel for di graduation events o.

Wetin I go gain if I graduate?

Creators wey fit complete di program well-well go get personal support from one of YouTube’s Community Partner Managers.”

Looking to grow your YouTube channel?

Register for Made for You, na program wey dem create to help content creators like you carry your Shorts content creation waka reach the next level.

For just 8 weeks, you go gather the necessary tools, knowledge, and confidence wey you need to move your content journey to the next level. You go sabi from YouTube experts, top creators, and industry ogas. Plus, you fit link up with fellow creators wey share your passion.

As a special bonus, graduates go receive exclusive support from one YouTube Community Partner Manager for 2024.

ALSO READ YouTube TV NFL: how to watch nfl on youtube tv

Sharp, applications dey close on Friday, 24th November 2023

👇👇

YouTube Made For You’ sign up link

Eligibility:

To apply, you must follow these conditions:

  • You must be a resident of Nigeria, South Africa, or Kenya.
  • You must be at least 18 years old.
  • You must get at least 500 subscribers on YouTube and dey part of the YouTube Partner Program.
  • You must don create at least one YouTube video (short or long-form) since October 1st, 2023, GOODLUCK 😎

Leave a Comment

Advertisement